top of page
Search

Following di ultimatum wey di Rivers State Govnor Nyesom give local goment chairmen across di 23 loc

  • Writer: Returntv2
    Returntv2
  • Jan 18, 2022
  • 1 min read

Following di ultimatum wey di Rivers State Govnor Nyesom give local goment chairmen across di 23 local goments for di State, to fish out oil bunkers, dem don discover plenti sites wia illegal crude oil refining dey across di State both for di riverine areas and upland places.


Dis na some of di photos of illegal crude oil sites wey LGA Chairmen don discover https://emekakingsleyogbon.wixsite.com/returntv2 https://www.facebook.com/ReturnTv2/ https://twitter.com/Return_Tv2? www.linkedin.com/in/return-tv2



 
 
 

Comments


Post: Blog2_Post
  • Facebook
  • Twitter
  • LinkedIn

©2022 by ReturnTv2. Proudly created with Wix.com

bottom of page